Advertisement

Pidgin Love Messages

When your love gingers you to be great abeg no dey make shakara, just reciprocate that love by sending these messages of punchline romantic ...

When your love gingers you to be great abeg no dey make shakara, just reciprocate that love by sending these messages of punchline romantic love to ginger back your person with too much love.


Pidgin Love Messages

[1]. Love is a beautiful thing. And your love na him dey cool my temper. You dey give me peace of mind. This wonderful tender feeling of your love, na wetin I dey feel everyday. Your love is so sweet and for you, I go do anything to keep our love.

[2]. See as your love dey ginger me. See as I dey smile everyday with good feeling of you. You no see say you dey give me fever? If anything try to stop our love, I fit wound somebody.

[3]. Anywhere this your love go, na so I go dey follow am go. I promise to be by your side no matter the weather. Loving you na the thing wey dey make my heart happy. For your love, I go do anything. 

[4]. See as you don take my heart away. See as na only you alone I dey dream of. Just see as I no fit understand how I dey feel again. Better love wey I cherish; for your sake, I go show you love the way you never see before.  

[5]. My melody, the song wey I dey sing, baby na you be all. Loving you comes so natural to me. And na the thing wey dey make me feel good. Every time I think of you, I see myself loving you just the way I never love before.

[6]. The joy I find in your eyes na him dey give me life. Everyday, I give the Lord thanks for bringing you my way. If there is one thing I shall ever do, na to love you the way you love me and never to hurt your heart.

[7]. My baby, I no need to think am twice, before I say I love you. This love wey I dey see for your eye, I no need anybody to tell me say you love me with your whole heart. My love for you too na real.  

COMMENTS

Advertisement
Advertisement
Advertisement
Advertisement

CHRISTMAS$type=complex$count=4

GOSPEL$type=three$author=hide$comment=hide$rm=hide

Advertisement

VENLENTINE$type=complex$count=4

BOOKS$type=three$author=hide$comment=hide$rm=hide

Name

About,1,Advertisement,5,Birthday Wishes,25,Book,45,Books,4,Christmas Messages,5,Condolence Messages,1,Contact,1,Good Morning Messages,9,Gospel Messages,6,Independence Day Messages,2,Inspirational Poems,5,Love Messages,42,Love Poems,13,Mobile Apps,6,Motivational Messages,23,Naija Pidgin Messages,21,Nature Poems,3,News,16,Privacy Policy,1,Proverb Messages,21,Quotable Messages,20,Relationship Messages,10,Scholarship Messages,8,Sitemap,1,Social Media Status,20,Valentine Messages,5,Video Messages,6,Wedding Anniversary,2,Women's Day Celebration,3,
ltr
item
Naija SMS App - #1 SMS messages!: Pidgin Love Messages
Pidgin Love Messages
https://2.bp.blogspot.com/-acwRldGa9-s/W9br2ZA-zKI/AAAAAAAAEx8/2AjXgTM3rp4hKP9uOTCThm_6X_VNbM6dACLcBGAs/s640/romantic-pidgin.jpg
https://2.bp.blogspot.com/-acwRldGa9-s/W9br2ZA-zKI/AAAAAAAAEx8/2AjXgTM3rp4hKP9uOTCThm_6X_VNbM6dACLcBGAs/s72-c/romantic-pidgin.jpg
Naija SMS App - #1 SMS messages!
https://naijasmsapp.blogspot.com/2018/10/pidgin-love-messages.html
https://naijasmsapp.blogspot.com/
https://naijasmsapp.blogspot.com/
https://naijasmsapp.blogspot.com/2018/10/pidgin-love-messages.html
true
6445235004041948215
UTF-8
Loaded All Posts Not found any posts VIEW ALL Readmore Reply Cancel reply Delete By Home PAGES POSTS View All RECOMMENDED FOR YOU LABEL ARCHIVE SEARCH ALL POSTS Not found any post match with your request Back Home Sunday Monday Tuesday Wednesday Thursday Friday Saturday Sun Mon Tue Wed Thu Fri Sat January February March April May June July August September October November December Jan Feb Mar Apr May Jun Jul Aug Sep Oct Nov Dec just now 1 minute ago $$1$$ minutes ago 1 hour ago $$1$$ hours ago Yesterday $$1$$ days ago $$1$$ weeks ago more than 5 weeks ago Followers Follow THIS PREMIUM CONTENT IS LOCKED STEP 1: Share to a social network STEP 2: Click the link on your social network Copy All Code Select All Code All codes were copied to your clipboard Can not copy the codes / texts, please press [CTRL]+[C] (or CMD+C with Mac) to copy Table of Content