Advertisement

Naija Pidgin Punchlines About Love

Love comes in any form. And the language of love has no boundary. No need for too much grammar, this na we own. And if you love other people...

Love comes in any form. And the language of love has no boundary. No need for too much grammar, this na we own. And if you love other people dialect especially pidgin language, these romantic Nigerian love messages would make your sweetheart green with envy.


Naija Pidgin Punchlines About Love

[1]. For your sake I go dey happy like no tomorrow. See as your love dey scatter my head. Better pikin wey mama born, you be the light wey dey shine for my heart. If no be you, I wonder how I for enjoy life. You bless me with your love, and for that I go cherish you pass mango. 

[2]. My Baby, my love for you will never die. This your love wey come my way, the same dey make me feel good. Thank you for loving me this way, if there is any love I desire, that na your better love. For your love me promise you say na your love I go ever want forever.

[3]. Love of my heart, na you dey give me joy. See as I dey smile like person wey win jackpot. Choi! Your love sweet pass sugarcane. Who say love no be better thing? You correct my dear. Me and you na so we go dey enjoy every-every.

[4]. This better love wey you give me, my heart dey happy like tomorrow no dey. Who fit love me like this, na you now. You ginger me to be the best and for you I go ever be the best. Thank you for all the love we share. I appreciate you so much.

[5]. Better love wey dey catch my shot. Na you be my baby for life. You gimme love and now see as my life don better. I dey feel your love wey dey give me fever. You ginger me to be the best and for you my love go dey for till the end.

[6]. I here say you like wahala, me, I get better wahala for you. My wahala na to love you like never before. Since I found you, make I confess I dey enjoy this your better wahala wey be your love for me. 

[7]. Everyday na so we go dey enjoy this our special love. Where you want make I take you to? Just make a wish and see how things will go. I want us to spend time together for place where na you and me alone go dey. I dey sure say you no go regret am. My and you and this our love na one plus one.

COMMENTS

Advertisement
Advertisement
Advertisement
Advertisement

CHRISTMAS$type=complex$count=4

GOSPEL$type=three$author=hide$comment=hide$rm=hide

Advertisement

VENLENTINE$type=complex$count=4

BOOKS$type=three$author=hide$comment=hide$rm=hide

Name

About,1,Advertisement,5,Birthday Wishes,25,Book,45,Books,4,Christmas Messages,5,Condolence Messages,1,Contact,1,Good Morning Messages,9,Gospel Messages,6,Independence Day Messages,2,Inspirational Poems,5,Love Messages,42,Love Poems,13,Mobile Apps,6,Motivational Messages,23,Naija Pidgin Messages,21,Nature Poems,3,News,16,Privacy Policy,1,Proverb Messages,21,Quotable Messages,20,Relationship Messages,10,Scholarship Messages,8,Sitemap,1,Social Media Status,20,Valentine Messages,5,Video Messages,6,Wedding Anniversary,2,Women's Day Celebration,3,
ltr
item
Naija SMS App - #1 SMS messages!: Naija Pidgin Punchlines About Love
Naija Pidgin Punchlines About Love
https://2.bp.blogspot.com/-idpvy8gh7Vw/W9brGHi5FRI/AAAAAAAAEx0/lJXRCga6T0I-ipCQL1OAnl72sp7jQBDpQCLcBGAs/s640/pidgin-love.jpg
https://2.bp.blogspot.com/-idpvy8gh7Vw/W9brGHi5FRI/AAAAAAAAEx0/lJXRCga6T0I-ipCQL1OAnl72sp7jQBDpQCLcBGAs/s72-c/pidgin-love.jpg
Naija SMS App - #1 SMS messages!
https://naijasmsapp.blogspot.com/2018/10/naija-pidgin-punchlines-about-love.html
https://naijasmsapp.blogspot.com/
https://naijasmsapp.blogspot.com/
https://naijasmsapp.blogspot.com/2018/10/naija-pidgin-punchlines-about-love.html
true
6445235004041948215
UTF-8
Loaded All Posts Not found any posts VIEW ALL Readmore Reply Cancel reply Delete By Home PAGES POSTS View All RECOMMENDED FOR YOU LABEL ARCHIVE SEARCH ALL POSTS Not found any post match with your request Back Home Sunday Monday Tuesday Wednesday Thursday Friday Saturday Sun Mon Tue Wed Thu Fri Sat January February March April May June July August September October November December Jan Feb Mar Apr May Jun Jul Aug Sep Oct Nov Dec just now 1 minute ago $$1$$ minutes ago 1 hour ago $$1$$ hours ago Yesterday $$1$$ days ago $$1$$ weeks ago more than 5 weeks ago Followers Follow THIS PREMIUM CONTENT IS LOCKED STEP 1: Share to a social network STEP 2: Click the link on your social network Copy All Code Select All Code All codes were copied to your clipboard Can not copy the codes / texts, please press [CTRL]+[C] (or CMD+C with Mac) to copy Table of Content